Twenty-six year old, Bankole Ridwan Ishola wey pipo sabi as Deejay Bankyroy lost im lower arms two-years ago for one electrical accident wey happun for wia e dey run POS business. E spend six months ...